Shekini

Shekini

P-Square

專輯:Best of P-Square

歌曲:Shekini

专辑:Best of P-Square

歌手: P-Square

歌詞

Shekini - P-Square
Ahn ahn
Alen 4x
Ahn ahn
Let's go
Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni 3x
Oya shekina na na na na
Ehn ehn
I get power eh
Me I no dey bother yeh
I no be footballer but I sabi do the Ronaldo
Let's go
I get power
Ah
Me I no dey bother
Ehn ehn
I no be footballer but I sabi do the Ronaldo
Take it
Slow
Take it
Free
Alhaji
Ehn ehn
Ehn ehn
Listen
Take it
Ahn
Take it
Orijo
Alhaji
Okay
Ehn ehn
Hmm
Oya show no wahala
Hala
You dey make enemy go madder
Madder
Baby go go hala
Ehn ehn
You dey make me wanna craze
Oya now
Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni Oya shekina na na na na
Ehn ehn
We don go with another
Yes
Wey go take una further
Yes
Na we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders
Alen
2x
Take it
Slow
Take it
Free
Alhaji
Ehn ehn
Ehn ehn
Listen
Take it
Ahn
Take it
Orijo
Alhaji
Okay
Ehn ehn
Hmm
Oya show no wahala
Hala
You dey make enemy go madder
Madder
Baby go go hala
Ehn ehn
You dey make me wanna craze
Oya now
Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni 3x
Oya shekina na na na na
Ehn ehn
Burukutu
Hey 2x
Burukutu
Ahn ahn
P-Square
Alen 4x
Ahn ahn
Take it
Slow
Take it
Free
Alhaji
Ehn ehn
Ehn ehn
Listen
Take it
Ahn
Take it
Orijo
Alhaji
Okay
Ehn ehn
Hmm
Oya show no wahala
Hala
You dey make enemy go madder
Madder
Baby go go hala
Ehn ehn
You dey make me wanna craze
Oya now
Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni 3x
Oya shekina na na na na
Ehn ehn
Musicses在線音樂流媒體平臺

登录您的音乐世界

随时随地,畅听无限好歌

或使用社交账号登录

还没有账户? 立即注册

Musicses在线音乐流媒体平台

创建您的音乐账户

加入我们,开启你的专属音乐之旅

或使用社交账号注册

已经有账户了? 前往登录

Musicses
0:00
/
0:00